[00:00.000] 作词 : Adindu Victor[00:01.000] 作曲 : Adindu Victor/Kulboy[00:08.225](Ladies and gentlemen)[00:11.116](AV)[00:11.919][00:16.041]If you get a woman, hol' am tight o[00:18.350]Me and my guys, we dey for bike o[00:20.629]Na her allocation dey for mind o[00:22.898]If you leave your woman, she go off pant o[00:25.964]No be lie o[00:27.349]We go use the raba blind her eyes o[00:29.501]Me and my guys, we no dey smile o[00:30.289][00:31.803]Big Thug Boys, we no dey lie o[00:33.947]Big Thug Boys, we no dey fear nobody[00:38.318]And you see wahala, we get am full for body[00:42.683]Only one thing we no dey like na police[00:46.650]One wrong move, you turn to my enemy[00:50.528]So, make you no try me[00:52.542]Oya nah[00:52.809][00:53.684]The thing dey hit me like kpongo (kpongo)[00:55.741]Abeg, bring another shayo, oshey o[00:57.946]Take your lady to the condo (condo)[01:00.305]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"[01:02.649]Oshey o, mukere muke[01:04.918]Mugbele, mukere muke o[01:07.290]Mugbele, mufere mufe oh, ah[01:09.003][01:18.341]We dey wear coat, we dey wear ice o[01:20.596]All of our enemies, dem broke die o[01:22.755]No competition, no denial[01:24.942]Una be cheetahs, we be lions[01:26.987]Say we dey fly high, mayne, we never fly low[01:29.513]If we dey move, we no dey fear go slow[01:31.454]No-no-no competition, no denial[01:34.038]Una be cheetahs, we be lions[01:35.101][01:36.501]Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)[01:40.397]And you see wahala, we get am full for body[01:44.707]Only one thing we no dey like na police (na police)[01:48.966]One wrong move, you turn to my enemy[01:52.664]So, make you no try me[01:54.448]Oya nah[01:54.947][01:55.689]The thing dey hit me like kpongo (kpongo)[01:57.795]Abeg, bring another shayo, oshey o[02:00.108]Take your lady to the condo (condo)[02:02.285]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"[02:04.861]Oshey o, mukere muke[02:06.962]Mugbele, mukere muke oh[02:09.183]Mugbele, mufere mufe oh[02:11.387][02:13.285]The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)[02:15.535]Abeg, bring another shayo, oshey o[02:17.906]Take your lady to the condo (condo)[02:20.212]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"[02:22.648]Oshey o, mukere muke[02:24.842]Mugbele, mukere muke o[02:27.083]Mugbele, mufere mufe o