WAR MACHINE - Rema/ODUMODUBLVCK.mp3

WAR MACHINE - Rema/ODUMODUBLVCK.mp3
[00:00.000] 作词 : Divine I...
[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/CuBeatz/Klimperboy
[00:01.000] 作曲 : Alexander Lustig/Michael Hunter
[00:32.771] Another banger
[00:33.688]
[00:35.496] "Ko-ko-ko", Rema na you be that? (Na me)
[00:37.873] I don come again with another one, oshey
[00:40.155] Wahala, I like wahala
[00:41.857] Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
[00:44.293] Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
[00:47.960] Who I go pin for corner put am for choke hold?
[00:50.527] Try me, make I for give you spanking like okpo
[00:52.709] E don tey since I tell una say I be commando
[00:55.124] Who be you? I no come here Miamanau, mhm
[00:58.130] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
[01:00.588] Always come first like my name na Abu, mhm
[01:02.377]
[01:02.958] Give them, mm-mm-mm
[01:05.277] Another one, mm-mm-mm
[01:07.505] I dey pepper dem, mm-mm-mm
[01:09.929] E dey pain dem, mm-mm-mm
[01:10.162]
[01:10.985] Brrt
[01:13.816] Raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am
[01:15.472] Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
[01:16.946] Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
[01:17.597] G.E. Records, you get me? Odumodublvck
[01:19.515] Ayy, NATIVE (Ahh)
[01:20.248]
[01:22.515] Look at my eliminations
[01:24.241] Anenih focus on their blood, I am not done
[01:26.510] Dem no get NEPA, na my light demma feed on
[01:28.919] Remy the tip is all you put, she dey give up
[01:31.049] Oya, choke am like hicup
[01:32.389] Foul play, red card, referee no fit book us
[01:34.728] Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
[01:37.253] Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
[01:40.737] Hulabalu, can you?
[01:42.021] Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
[01:44.240] Confuse, confuse
[01:44.758] I dey load gun like I'm paranoid
[01:47.213] From Lagos, I fire e reach Illinois
[01:49.420] Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
[01:51.783] Like Burna Boy, okala madu okala muo
[01:53.305]
[01:54.122] Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
[01:55.817] I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
[01:58.112] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
[02:00.466] Always come first like my name na Abu, mhm
[02:02.360]
[02:02.849] Give them, mm-mm-mm (Ahh)
[02:05.212] Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
[02:07.554] I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
[02:09.843] E dey pain dem, mm-mm-mm
[02:12.232] Omo, I go give them, mm-mm-mm
[02:14.560] Another one, mm-mm-mm (Grrt)
[02:17.153] I dey pepper dem, mm-mm-mm
[02:19.411] E dey pain dem, mm-mm-mm
[02:20.652]
[02:21.739] Remy boy
[02:26.915] Kala
展开