Oh My Gosh - Yemi Alade.mp3

Oh My Gosh - Yemi Alade.mp3
[00:00.00] 作词 : ALADE YEM...
[00:00.00] 作词 : ALADE YEMI/NWAMONYE IKEMEFUNA
[00:00.15] 作曲 : EFFANGA IFIOK/AKWUBA CHARLES UGOCHUKWU/ALADE YEMI
[00:00.30][Intro]
[00:05.31]Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah
[00:09.30]Oh my gosh oh, oh my gosh oh
[00:13.26]Oh my gosh oh, oh oh, ohoh
[00:18.24][Verse 1]
[00:19.26]My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me
[00:20.52]Him no know wetin I do wey make am mad over me
[00:25.05]Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
[00:28.44]Him say as e be, no other girl fit overthrow me
[00:32.64][Pre-Chorus]
[00:33.00]I no go do you corner (Corner, corner)
[00:34.65]Na you my true lover (Lover, lover)
[00:40.35]Whether winter or summer (Summer, summer)
[00:44.43]Baby, me no go freaker (Freaker)
[00:46.26][Chorus]
[00:46.56]Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
[00:52.26]Many toasters for my area, many toasters for my area
[00:56.16]But I no give them face (For you I'm a no go area)
[01:00.21]Love no dey them face (Eh no go area)
[01:04.71]What?! Eh eh eh, I'm taken
[01:10.74]Oh noo, I'm taken
[01:12.99]Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
[01:16.74]Oh my gosh ohh, eh I'm taken
[01:19.41][Verse 2]
[01:20.43]Baby, you good, you good for me
[01:23.85]The only one for me oh, oh oh
[01:31.47]Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh
[01:33.60]Ah, if you say make I calm down, calm down
[01:38.55]If you say make I fire up, fire up
[01:40.56]If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off
[01:43.59][Pre-Chorus]
[01:44.25]I no go do you corner (Corner, corner)
[01:45.99]Na you my true lover (Lover, lover)
[01:51.78]Whether winter or summer (Summer, summer)
[01:55.83]Baby, me no go freaker (Freaker)
[01:57.69][Chorus]
[01:58.14]Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
[02:03.69]Many toasters for my area, many toasters for my area
[02:07.56]But I no give them face (For you I'm no go area)
[02:11.61]Love no dey them face (Eh no go area)
[02:18.15]What?! Eh eh eh, I'm taken
[02:20.64]Oh no, I'm taken
[02:24.36]Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I'm taken oh)
[02:28.14]Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
[02:33.12][Verse 1]
[02:33.69]My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
[02:35.76]Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
[02:40.02]Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
[02:43.29]Him say as e be, no other girl fit overthrow me
[02:51.69][Outro]
[02:51.87]Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
[02:56.76]Effyzzie yeah yeah yeah
[02:59.85]Coublon oh, e dey beat oh
[03:04.08]Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
[03:08.82]Summer, summer
展开